GLyr

WizKid – Sisi Nene

Singers: WizKid
song cover

Lyrics WizKid – Sisi Nene

Text:

Intro:
She Goa X4, no man badder
Se Goa X4, JaySleek no man madder
Oh Oh, na who born their father

Yeh ohnn…

Verse 1
Say this girl try me, she look up and down eye me
See I tell am say she dey try me, cos the way that she whine dey eye me ohhhh
Other guys applying, but she give them declining
I love the way you whining, my baby baby whining

Hook
Oya sisi nene roll am, whine am for me roll am
Let them know sey you you hold am, na you sabi roll am

Verse 2
Ojo.. mawomi make you tell them no be so
Sheba wolo lenu woje coma jo oh..
I love the way you put in on the floor..
Omoge joo..
Oya oya oya

Hook 2
Sisi nene rowanla X4
funmi
Sisi nene jomala komala rowala Fun x2

Verse 3
Sisi nene dance for me, don’t let them know
Say baby nene, grind down low
I say I love my sisi nene
Cos the way that she whine dey catch my beach ?
nene
Oh no no yeah

Up and down she go ?
I carry her on my show now
I just dey finish my show now
And she make make wey go now say
?

Hook

Outro