GLyr

Shatta Wale – More Glory

Исполнители: Shatta Wale
обложка песни

Текст Shatta Wale – More Glory

Текст:

DJ Hobby
The realm wey I blow!

I no go talk am again
Don’t say pardon me

Don’t tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don’t worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh

More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
More Glory, More Glory
Baba God, bless me
More glory

See Adey buy more properties
Properties I get more copies
Tomor Stephen Appiah m’atwabo tactics

Dem see my brain but I get tortoise
Kofi Boat know seh I love parties
Adey control all of the masses
Unnu’a for listen chale when I’m talking
You can’t stand for my face
Chale watch it

More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory

I no go talk am again
Don’t say pardon me
Don’t tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don’t worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh

More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory