GLyr

Kwesi Arthur – Nobody

Singers: Kwesi Arthur
Albums: Kwesi Arthur – Kwesi Arthur - Live From Nkrumah Krom
song cover

Lyrics Kwesi Arthur – Nobody

Text:

Zagadat
Didadeey

Let’s take it back to yesterday, ey
Before the war before the fights, ey

You no dey give me no funny replies, ey
Wey you dey send me memes for Insta, ey
Yɛn ankasa a you no dey bed, ey
Nansei mefrɛ a you no dey answer, ey
Why you dey say you no dey need me, ey
Why you dey treat me like a stranger

Girl when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
Girl I don’t want nobody
I love the things you do
Nti I don’t want nobody
I don’t want nobody
So I don’t want nobody

And I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be joke just tell me say you just dey play
Mese I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be say I do somethings I just go change

Sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
Make you wake me up
Dayɛ na mere so a make you wake me up
Just wake me up

Let’s take it back to yesterday
When you dey call me one and only

When you dey come see me for lungu
Who go love you like I love you
Why you dey treat me like a stranger
Right now you no dey care
You used to call the boy your baby
Mɛɛnɛ mini okyɔɔ mi buulu

Girl when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
I don’t want nobody
And I love the things you do
Girl I don’t want nobody
Me I don’t want nobody
Girl I don’t want nobody

And I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be joke just tell me say you just dey play
Mese I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be say I do something’s I just go change (Oh yeah yeah yeah yeah yeah)

Make I no kill myself
Believe me me I go kill myself
If e be joke just tell me say you just dey play
Make I no kill myself
Believe me me I go kill myself
If e be joke just tell me say you just dey play

Girl when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
Girl I don’t want nobody
I love the things you do
Nti I don’t want nobody
I don’t want nobody
So I don’t want nobody

And I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be joke just tell me say you just dey play
Me se I don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If e be say I do something’s I just go change

Sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
Make you wake me up
Dayɛ na mere so a make you wake me up
Just wake me up
Sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
Make you wake me up
Sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
Just wake me up

Album

Kwesi Arthur – Kwesi Arthur - Live From Nkrumah Krom