Lyrics Yemi Alade – Give Dem
Text:
See me I no come here for play
I just come here to jaiye
Omo no be game ooh
No be alibumaye
So I call omo aiye mi
Ka yin gawa ball ooh
From Sunday to Sunday
From Naija to California
Singapore down to Malay
We Dey give dem everyday
We Dey ball
From naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow
Ohhooo.
All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem, give dem,
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem, give dem, give dem,
Give dem, give dem, give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels
Ijo die e di ee
Omo lopolopo
Omo yami yani
Ama yomi yemi
Ijo die e di eeh
Omo yami yani
Ama yomi yemi yoh
From Naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We Dey ball
From naija to California
Singapore down to Marley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow
All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem, give dem
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem, give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem, give
From Naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We Dey ball
From naija to California
Singapore down to Marley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow
Omo yami yani
Yemi Alade
Yeah