GLyr

Falz – Follow Follow

Исполнители: Falz
Альбомы: Falz – Falz - Moral Instruction
обложка песни

Falz – Follow Follow перевод и текст

Текст:

Shakara kpo
A la curry
E mi ti mi oh owo a la kpo mi
Follow follow wan kill the boy boy

Перевод:

Шакара кпо
А ля карри
E mi ti mi oh ау а ля кпо ми
Следовать следовать хочу убить мальчика

E just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My iphone x takes my complex
Teacher don teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Do you wanna know
Account e dey red

My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
If I see the likes on top my jpeg

No brain
No jah
No sense
Aja oh
Ro ja a jo
I beg God
Where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
Chop kobo

E просто дей иди как зомби
О боже, беру умоляю
Una нет иди в форму, чтобы остановить мой поддельный прогиб
Мой iphone x берет мой комплекс
Учитель не учи меня глупости
Я хочу, чтобы рок последние
Шей, ты не чувствуешь, что моя добыча имеет смысл
Я действительно расскажу ребятам, как я собираюсь потратить
Ты хочешь знать
Аккаунт е дей красный

Мои товарищи деми причина, как сделать хлеб
Я до сих пор удивляюсь, как я приму смесь
Я иду, чтобы поговорить на предмет Wey тенденции
Если я вижу лайки на вершине мой JPEG

Нет мозга
Нет джах
Не имеет смысла
Ая о
Ро Джа Джо
Я умоляю Бога
Где пароль
Я показываю
О, нет, нет, нет
Я должен взорвать
Дай большой
Чоп Кобо

Anyhow
Come collect
How you like the large
E no know oh

Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for chioma
I need to break my bag to feel among nah
Came here a ti boys no jora
Sho li wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo kpe
Toke tiwa range rover
We fu ya
I go borrow pose nah
I go be the talk of the town
I go take over
I need followers
E dey important
To see pesin dey Lekki wey dey pop yansh
I need HPB
I need congrats
I need mansions
I need more

My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
If I see the likes on top my jpeg

No brain
No jah
No sense
Aja oh
Ro ja a jo
I beg God
Where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
Chop kobo
Anyhow
Come collect
How you like the large
E no know oh

во всяком случае
Приходите собирать
Как вам нравится большой
Е не знаю о

На меня, и ты идешь внутри брюк
Я вижу мочи Дэвида купить для хиома
Мне нужно сломать сумку, чтобы чувствовать себя нах
Пришел сюда мальчики не Жора
Шо ли свадьба Бэнки и Адесуа
Шо ти гбо кпе
Toke Tiwa Range Rover
Мы фу я
Я иду брать поза нах
Я иду, быть разговором о городе
Я иду взять на себя
Мне нужны последователи
Е дей важно
Чтобы увидеть Песин Дей Лекки Вей Дей Поп Янш
Мне нужен Е.П.Б.
Мне нужны поздравления
Мне нужны особняки
Мне нужно больше

Мои товарищи деми причина, как сделать хлеб
Я до сих пор удивляюсь, как я приму смесь
Я иду, чтобы поговорить на предмет Wey тенденции
Если я вижу лайки на вершине мой JPEG

Нет мозга
Нет джах
Не имеет смысла
Ая о
Ро Джа Джо
Я умоляю Бога
Где пароль
Я показываю
О, нет, нет, нет
Я должен взорвать
Дай большой
Чоп Кобо
во всяком случае
Приходите собирать
Как вам нравится большой
Е не знаю о

Альбом

Falz – Falz - Moral Instruction