GLyr

Nneka – Babylon

Исполнители: Nneka
Альбомы: Nneka – My Fairy Tales
обложка песни

Nneka – Babylon перевод и текст

Текст:

As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears

Перевод:

Как ты думаешь, так
Ты делаешь свою голову
Как ты там делаешь?
Ты пролил эти слезы?

My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane

Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well; suffer suffer well well
Waka waka well well

Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa

For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say ‘d battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d’ messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message

Why my people dey suffa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in Babylon

Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh? Africa
In you Babylon
On our way to zion

Моя брода заставляет тебя встать
Этой жизни тебе нечего терять
Моя сестра заставляет тебя просыпаться
Путешествие, когда ты не будешь вторгаться

Я знаю
Вы хорошо работаете хорошо
Вы хорошо потеете; страдать хорошо страдать
Вака вака хорошо

Почему мой народ делает суффи для этого Найя
Почему мой народ делает суффи для Африки

Для людей гетто
На кровь пролито и печаль дей дождь
Дем не закрывай нам глаза мирскими вещами
Скажи, что битва никогда не заканчивается
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
Ты не слышишь, ты подходишь, убей посланника
Но ты не годен, чтобы убить сообщение
Убей меня, мессенджер, ты не годен, убей сообщение

Почему мой народ делает суффи для Африки
Почему мой народ делает суффи для этой Найи в Вавилоне?

Страдай суффи, о найжа
Страдать ааааа? Африка
В тебе Вавилон
По пути в Сион

Альбом

Nneka – My Fairy Tales