GLyr

Nneka – Local Champion

Исполнители: Nneka
Альбомы: Nneka – My Fairy Tales
обложка песни

Nneka – Local Champion перевод и текст

Текст:

Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed

Перевод:

Шеби, я наполовину каст, потому что я ношу цвет, следую за телом, занимаю позу.
Шеби, я житель села
Ты говоришь: «Я буду неграмотным, потому что у меня в крови отношение к вафине»
Я не пойду лгать, я пытался приспособиться к вашему стилю Оййбо Лагос, но мне не удалось

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village

Я буду регги Naija, я буду регги Warri
Дем родился у меня возле деревни Окпорикоко
Я буду воин регги, дем, скажи, я буду ваффи мугу
Но дем, посмотри на меня за твой постер в Лагосе
Ваги регги, я быть Найжа регги

Заставь нас не лгать, ты говоришь, смотри, моя еда похожа на маму, положи собственную
Но ты должен признаться, на мой местный путь
Шеби, ты действительно скучаешь по мне сейчас, потому что я не ношу юбку, туфлю кои и плетение
Потому что мне не нравится твой кричащий способ, ты бросаешь оригинальность, бросаешь, бросаешь меня

Я буду регги Naija, я буду регги Warri
Дем родился у меня возле деревни Окпорикоко
Я буду воин регги, дем, скажи, я буду ваффи мугу
Но дем, посмотри на меня за твой постер в Лагосе
Ваги регги, я быть Найжа регги
Дем родился у меня возле деревни Окпорикоко
Я буду воин регги, дем, скажи, я буду ваффи мугу
Но дем, посмотри на меня за твой постер в Лагосе

Naija регги, воин регги
Дем родился у села Окприкоко
Warri регги, ваффи регги
Дем увидишь меня за твой плакат в городе Лагос

Я буду регги Naija, я буду регги Warri
Дем родился у меня возле деревни Окпорикоко

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Я буду воин регги, дем, скажи, я буду ваффи мугу
Но дем, посмотри на меня за твой постер в Лагосе
Ваги регги, я быть Найжа регги
Дем родился у меня возле деревни Окпорикоко
Я буду воин регги, дем, скажи, я буду ваффи мугу
Но дем, посмотри на меня за твой постер в Лагосе

Альбом

Nneka – My Fairy Tales