Patoranking – Confirm перевод и текст
Текст:
Shekpe!
Baddest!
World Best!
Awurade gimme this money (This money yeah)
Перевод:
Shekpe!
Baddest!
Лучший в мире!
Авураде дай мне эти деньги (эти деньги да)
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
As I wake this morning
The first thing wey come my mind na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself sey omo na to make this money
Confirmation season confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money confirm
Higher, higher confirm
Confirm
Market woman confirm
Danfo driver confirm
Everybody confirm oh
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
Awurade gimme this money (This money yeah)
(Wetin смешно о)
Баба дай мне эти деньги (дай мне эти деньги, да)
Потому что это люди, они, они, действительно, делают смешно, да
(Wetin смешно о)
Как я просыпаюсь этим утром
Первое, что мы можем придумать, как сделать эти деньги
Как я просыпаюсь этим утром
Я говорю себе Sey omo na, чтобы заработать эти деньги
Подтверждение сезона подтверждения
Нефть и газ подтверждаем
Много денег подтверждаю
Выше, выше подтвердить
Подтверждение
Рынок женщины подтверждают
Водитель Danfo подтверждает
Все подтверждают о
ЛЮБОВЬ
Я люблю это (я люблю эту жизнь)
ЛЮБОВЬ
Мне это нравится
ЛЮБОВЬ
Я люблю это (я люблю эту жизнь)
ЛЮБОВЬ
Мне это нравится
Авураде дай мне эти деньги (эти деньги да)
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Oluwa don answer my prayer yeah
Shekpe!
My wire no dey ever get dull season
My accountant and client calling me
But my eye dey your body yeah
Omalicha gimme something
As Rebecca no gree for me
But Anita done plan konji for me
But oh no
Shey you no dey look the man look the man
The designer fit the man
Look the brand
No be China, 150 grand
On my hand, it’s a shower
Ace and Don Perignon
Me I no dey ever dey worry
‘Cause my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey no oh
Garnish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm, too confirmed
Naija people confirm
Ghana Cedis confirm
Osun money confirm
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
L-O-V-E
I love this (I love this life)
L-O-V-E
I love this
Shekpe!
Awurade gimme this money (This money yeah)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Baba gimme this money (Gimme this money)
‘Cause this people them dey do wetin funny yeah
(Wetin funny oh)
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Baba don answer my prayer yeah
Aah yay aah yay aah yay
(Where this money yeah, yeah)
Oluwa don answer my prayer yeah
Confirmation season confirm
Oil and gas, we confirm
(Wetin смешно о)
Баба дай мне эти деньги (дай мне эти деньги)
Потому что это люди, они, они, действительно, делают смешно, да
(Wetin смешно о)
Ааааааааааааааааааааааааааа
(Где эти деньги да, да)
Баба, не отвечай на мою молитву, да
Ааааааааааааааааааааааааааа
(Где эти деньги да, да)
Oluwa не отвечай на мою молитву, да
Shekpe!
Моя проволока не бывает когда-нибудь скучно
Мой бухгалтер и клиент звонят мне
Но мой глаз от твоего тела, да
Омалича дай мне что-нибудь
Как Ребекка не приветствует меня
Но Анита сделала план для меня
Но о нет
Шей, ты не черт, смотри, мужчина, смотри мужчина
Дизайнер подходит мужчине
Смотри бренд
Не будь Китая, 150 тысяч
На моей руке это душ
Эйс и Дон Периньон
Меня я никогда не беспокоюсь
Потому что, боже мой, дай эти деньги
Оо на, почему я дею эти деньги
Дорогая, нет, о
Гарнир мастер подтвердить
Автострада Самостоятельно подтвердить
Адельке деньги подтверждают, тоже подтвердили
Найя люди подтверждают
Гана Седис подтверждает
Осун деньги подтверждают
ЛЮБОВЬ
Я люблю это (я люблю эту жизнь)
ЛЮБОВЬ
Мне это нравится
ЛЮБОВЬ
Я люблю это (я люблю эту жизнь)
ЛЮБОВЬ
Мне это нравится
Shekpe!
Авураде дай мне эти деньги (эти деньги да)
Потому что это люди, они, они, действительно, делают смешно, да
(Wetin смешно о)
Баба дай мне эти деньги (дай мне эти деньги)
Потому что это люди, они, они, действительно, делают смешно, да
(Wetin смешно о)
Ааааааааааааааааааааааааааа
(Где эти деньги да, да)
Баба, не отвечай на мою молитву, да
Ааааааааааааааааааааааааааа
(Где эти деньги да, да)
Oluwa не отвечай на мою молитву, да
Подтверждение сезона подтверждения
Нефть и газ, мы подтверждаем