GLyr

Shatta Wale – Dem Possess

Исполнители: Shatta Wale
обложка песни

Shatta Wale – Dem Possess перевод и текст

Текст:

The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Don’t put your trust in no man
I swear dem go kill you oo

Перевод:

Бог сотворил Адама и Еву
Вы за веру в oO
Не доверяй никому
Я клянусь, дем, иди убить тебя oO

The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo

Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah

Dem say dem be your paddy
But dem hate what you doing oo
For demma face you be hero
But for demma mind you be silly oo

You no go fi read forehead
Like you go see what dem dey thinking oo
And dem wish you no dey
So dem go take your position oo

We all dey share ideas

Друг, которого ты получил сегодня
Иди завтра будь своим врагом
Я не иду никому рассказывать историю
Я действительно расскажу свою историю жизни oO

Иногда ты не понимаешь
Почему люди просто ненавидят тебя oO
Дем хули ты как будто
Ты делаешь, что ты не тело

Дем не получить немного вашего счастья oO
Когда дем увидимся
Дем хочу сломать тебе шею oO
Но дем разбить дем шею oO

Heeh
Дем обладают oO
Демма ума не правильно oO
E Le akee nwuwo wa ko
Так что дем, не пойди, сделай мне Фоко, да

Дем, скажи, дем, будь твоим падди
Но дем ненавидят, что ты делаешь oO
Для демона лицо ты герой
Но для ума, ты будешь глупым oO

Вы не ходите, читайте лоб
Как ты иди посмотри, что думает о дем
И дем не желаю тебе никакой
Так что иди иди занимай свою позицию oO

Мы все делимся идеями

But dem no like your decision oo
But when Paq play beat
I dey see my vision and mission oo

Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo

Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko

The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Dont put your trust in no man
I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo

Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko

Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo

Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah

Но дем не нравится твое решение oO
Но когда Пак играет бить
Я вижу мое видение и миссию oO

Дем не получить немного вашего счастья oO
Когда дем увидимся
Дем хочу сломать тебе шею oO
Но дем разбить дем шею oO

Heeh
Дем обладают oO
Демма ума не правильно oO
E Le akee nwuwo wa ko
Так что дем не пойди, сделай мне фоко

Бог сотворил Адама и Еву
Вы за веру в oO
Не доверяй никому
Я клянусь, дем, иди убить тебя oO

Друг, которого ты получил сегодня
Иди завтра будь своим врагом
Я не иду никому рассказывать историю
Я действительно расскажу свою историю жизни oO

Иногда ты не понимаешь
Почему люди просто ненавидят тебя oO
Дем хули ты как будто
Ты делаешь, что ты не тело

Дем не получить немного вашего счастья oO
Когда дем увидимся
Дем хочу сломать тебе шею oO
Но дем разбить дем шею oO

Heeh
Дем обладают oO
Демма ума не правильно oO
E Le akee nwuwo wa ko
Так что дем не пойди, сделай мне фоко

Дем не получить немного вашего счастья oO
Когда дем увидимся
Дем хочу сломать тебе шею oO
Но дем разбить дем шею oO

Heeh
Дем обладают oO
Демма ума не правильно oO
E Le akee nwuwo wa ko
Так что дем, не пойди, сделай мне Фоко, да