GLyr

Shatta Wale – My Level

Исполнители: Shatta Wale
обложка песни

Текст Shatta Wale – My Level

Текст:

My level ey
My level ey

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something

And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo

So if you see me today
I know my level

I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo