GLyr

Simi – Mind Your Bizness

Исполнители: Simi
Альбомы: Simi – Omo Charlie Champagne Vol. 1
обложка песни

Simi – Mind Your Bizness перевод и текст

Текст:

Hello
How far
I get gist for you o
Ah what’s up?

Перевод:

Здравствуйте
Как далеко
Я понимаю тебя, о
Ах, как дела?

You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe… why na?
Omo babaNla scam
Ehn?

Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o

Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o

Вы знаете, что девушка с 20k последователей на IG на
Который из?
Та девушка, которая всегда трясет своей задницей
Это всегда делает
Ох, продолжай
Эта девушка, предположим, они несут фильтр везде, куда бы они ни пошли
Хе-хе … почему на?
Omo babaNla афера
Ehn?

Почему ты тоже говоришь?
Шей, ты не шин?
Ejo e nle njo wey тебя не касается
Na там они идут найти тебя
Вы не получаете работу O

Na для твоего рта дем, иди послушай, скажи Simisola получить Belle
(Она не получает красавицу)
На твои уста они идут слышать говорят Билики дей продают перец
(Она продает перец о)
Na для вашего рта они идут слышать утра
Занятое тело не приходи, можешь бояться утра
Дядя лицом к лицу с вашей работой O

Заниматься своим делом
(Заниматься своим делом)
Кто сказал, что я не против тебя
(Заниматься своим делом)
Занятое тело o

(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me passo
Na that her boyfriend

Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concern?
Why don’t you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like ekute
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. Drink that. Mind your biz wax
Open your ear when you’re listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear

You dey put your mouth, uhmm
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

(Заниматься своим делом)
Если ты не такой, как я
(Заниматься своим делом)

На ложь
Я не годен, ложь дать тебе на
Кеми Сеф там
Я там
Ее макияж не мыть закончить
Ничего особенного
Не будь, что кто-нибудь пришел, больно меня passo
На что ее парень

Молодец сэр
Мистер болтун
Эку Исе
Мистер Мокрый не касается меня, репортер
Сими Дон женится на Адекунле
Но почему?
Был ли Фальц приглашен?
Как это твоя забота?
Почему ты не сталкиваешься со своей работой тетя Уче?
Вы идете душить свой рот везде, как Экуте
Вы не деи, пусть спит собака ложь
Милая Шей, ты знаешь, говоришь на любопытстве, мы убиваем кота?
Оставь разговор, оставь амебо, выйди из чата
Лицевая сторона
Найдите бизнес, который вам подходит
Возьми чай. Выпей это. Следи за своим бизнесом воском
Открой ухо, когда слушаешь этот трек
Na для вашего рта они идут слышать, что она покупает три машины
Но скажи, что она просто использует свой ритуал для мамы (Амебо)
Вы говорите, что Саде всего лишь 32 года
Но она никогда не выйдет замуж, заставит ее делать быстро

Заниматься своим делом
(Заниматься своим делом)
Кто сказал, что я не против тебя
(Заниматься своим делом)
Занятое тело o
(Заниматься своим делом)
Если ты не такой, как я
(Заниматься своим делом)

Подожди
Неужели ее парень Вей Дей дает мне гарантию Порше?
Поверь мне
Wetin я не вижу никакой гарантии Porsche
На Окада заверение
Иисус!
Боже, храни нас дорогой

Вы положили свой рот, хммм
Алакори о!
За то, что мы тебя не касаемся (что тебя не касается)
Алабоси ооо
То, что ты нашел, найди, найди тебя

Заниматься своим делом
(Заниматься своим делом)
Кто сказал, что я не против тебя
(Заниматься своим делом)
Не будь силой, о
(Заниматься своим делом)
Если ты не такой, как я
(Заниматься своим делом)

Альбом

Simi – Omo Charlie Champagne Vol. 1